Nigerian Village Square Forum "The Square"

Go Back   The Village Square > Sunny Side > Introductions

Reply
 
LinkBack Thread Tools Display Modes
Old Sep 21, 2009 , 09:14 PM   # 1 (permalink)
Default I jus de land from Camp 5!

Na me Tompolo jus de lan for una domot. As dem don dey kill dem mama and dem papa for Gbaramatu, na him I say make I run kom for this vilage see wetin de shele. My pipul, if una wan peace I go pieces una. If una wan war I go warn una say my AK47 still dey tam-tam and kampe. Na so e dey me for mouth for now. Make una wait, I wan go creek load my tanka. I de come. Make una no go any wia sek of say tory long well well.

Tompolo is offline  
Digg this Post!Add Post to del.icio.usBookmark Post in TechnoratiFurl this Post!
Reply With Quote
Old Sep 21, 2009 , 09:23 PM   # 2 (permalink)
Default Re: I jus de land from Camp 5!

Originally Posted by Tompolo View Post
Na me Tompolo jus de lan for una domot. As dem don dey kill dem mama and dem papa for Gbaramatu, na him I say make I run kom for this vilage see wetin de shele. My pipul, if una wan peace I go pieces una. If una wan war I go warn una say my AK47 still dey tam-tam and kampe. Na so e dey me for mouth for now. Make una wait, I wan go creek load my tanka. I de come. Make una no go any wia sek of say tory long well well.
You think say you fit come here dey deceive yourself say you be Tompolo…the real tompolo no go school…so e no sabi write…trust me for here you go jam people weh strong pass those boy scout weh Yaradua send to una country…. anyway you are welcome my broda….we accept those weh yaradua drive away....

Iye is offline  
Digg this Post!Add Post to del.icio.usBookmark Post in TechnoratiFurl this Post!
Reply With Quote
Old Nov 8, 2009 , 06:09 PM   # 3 (permalink)
Default Re: I jus de land from Camp 5!

Originally Posted by Tompolo View Post
Na me Tompolo jus de lan for una domot. As dem don dey kill dem mama and dem papa for Gbaramatu, na him I say make I run kom for this vilage see wetin de shele. My pipul, if una wan peace I go pieces una. If una wan war I go warn una say my AK47 still dey tam-tam and kampe. Na so e dey me for mouth for now. Make una wait, I wan go creek load my tanka. I de come. Make una no go any wia sek of say tory long well well.
No be only camp 5, you get the lever. I beg go join the armnesty make dem start to pay you the Yaraslow tashere money.

Hazard is offline  
Digg this Post!Add Post to del.icio.usBookmark Post in TechnoratiFurl this Post!
Reply With Quote
Old Nov 10, 2009 , 02:53 AM   # 4 (permalink)
Wink Re: I jus de land from Camp 5!

Originally Posted by Tompolo View Post
Na me Tompolo jus de lan for una domot. As dem don dey kill dem mama and dem papa for Gbaramatu, na him I say make I run kom for this vilage see wetin de shele. My pipul, if una wan peace I go pieces una. If una wan war I go warn una say my AK47 still dey tam-tam and kampe. Na so e dey me for mouth for now. Make una wait, I wan go creek load my tanka. I de come. Make una no go any wia sek of say tory long well well.
Wey dis man self...u still dey kollect oil for ya tanker?
Btw, u no fit fack for hia o....securityyyyyyy

__________________
Eni Olorun da Kose Clone
>I prefer to be full of God....No Bullshtzing<
>We hang the petty thieves and appoint the great ones to Public Office..Aesop<
>Ape ko to jeun, ki je baje <
>The Price Of Greatness Is Responsibility..Winston Churchill<
>“It ain’t so much what people know that hurts them as what they know that ain’t so.”- Artemus Ward <
>Although men are accused of not knowing their own weakness, yet perhaps few know their own strength. It is in men as in soils, where sometimes there is a vein of gold which the owner knows not of.< JS
emj is offline  
Digg this Post!Add Post to del.icio.usBookmark Post in TechnoratiFurl this Post!
Reply With Quote
Reply

Bookmarks

Tags
camp, jus, land

Thread Tools
Display Modes

Posting Rules
You may not post new threads
You may not post replies
You may not post attachments
You may not edit your posts

BB code is On
Smilies are On
[IMG] code is On
HTML code is Off
Trackbacks are On
Pingbacks are On
Refbacks are On

All times are GMT +1. The time now is 10:14 AM.

Services : E-mail news | RSS Feeds | Podcasts
Links:   About the NVS | Contact Us | Terms of Use | Privacy & Cookies | Advertise With Us
All Rights Reserved. NigeriaVillageSquare.com

Powered by vBulletin® Version 3.8.4
Copyright ©2000 - 2009, Jelsoft Enterprises Ltd.
SEO by vBSEO 3.3.0
Integrated by BBPixel ©2003-2009, jvbPlugin