 | | My neighbour s wife,yoriyori! | My neighbour s wife,yoriyori! I be funky malam.transfer carry me go Abuja.i dey stay with my friend in a face-me-i-slap-you building.i usually worked nights and when i comw back in the morning,most of the tenants have gone to work.my neighbour,slim and haggard looking get one very fine wife.she yellow like pawpaw and dey give me face,no be small!every morning,when i return from work,she go dey play "yoriyori" music for me even though i want to sleep.after that,she go play "Baby je ka collabo".i go prentend i no hear.one day,she come saying she wants to watch video!when i was going to abuja,my papa warned me to run from free women.the woman fine,no be small!but,i hear say yorubamen dey lace Magun for dem women?wetin be magum?make i collabo for this woman or make i dey go my way?i grt better body pass her husband and i no dey suffer network failure!pl villagers,advise!thanks.    |  Palava Tools | | | | | | | | | Oct 10, 2009
, 12:24 PM
|
#
1 (permalink)
| Join Date: Mar 2006
Location:
UK
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori!
my guy make u collabo straight!!! Magun dey only catch Yoruba men. Abeg make u come give us the whole lowlow when u shine finish. After all, 'what are neighbours for, If they cant share each others wives?
__________________ The Boy is back! |
| | Oct 10, 2009
, 01:08 PM
|
#
2 (permalink)
| Join Date: Jun 2008
Location:
UK
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Ha ha ha agensheku you're on your own lol   . Why you no dey suffer network failure? se you get "I better pass my neighbor" ne?
__________________ "Those who live in glass house should not throw stones"
"The kettle is always quick to call the pot black"
Thousands of candles can be lit from a single candle, and the life of the candle will not be shortened. Happiness never decreases by being shared. --Buddha |
| | Oct 10, 2009
, 03:52 PM
|
#
4 (permalink)
| Join Date: Dec 2005
Location:
Macau
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! __________________ Eni Olorun da Kose Clone >I prefer to be full of God....No Bullshtzing< >We hang the petty thieves and appoint the great ones to Public Office..Aesop< >Ape ko to jeun, ki je baje < >The Price Of Greatness Is Responsibility..Winston Churchill< >“It ain’t so much what people know that hurts them as what they know that ain’t so.”- Artemus Ward < >Although men are accused of not knowing their own weakness, yet perhaps few know their own strength. It is in men as in soils, where sometimes there is a vein of gold which the owner knows not of.< JS |
| | Oct 10, 2009
, 04:01 PM
|
#
5 (permalink)
| Join Date: Sep 2009
Location:
Saint-Kitts-Nevis-Anguilla
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! I usually worked nights and when i comw back in the morning,
For Nigeria again, biko which can work dey nite...abi you be army robber, now you wan add wife robber for day join am...just checking |
| | Oct 11, 2009
, 03:42 PM
|
#
6 (permalink)
| Join Date: Jun 2009
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Iye,so na armed robbers alone dey do night shift?air traffic controllers nko?SSS nko?police?journalists?Beam,no be only people wey no sabi errection get network failure.some men,na kick and go...wham,bam,slam!thank you ma am...they turn over and soon begin snoring!but those without network failure....they go from gears one to five in autodrive!its such men you see their wives walking like a goal keeper with bow legs!!!!all of una,leave my work out of it.make i collabo or not?wetin magum dey do?shey na true say im no de catch malam?this morning,my neighbour come wear transparent sphagetti,dey roll yansh up and down the corridor!eh,eh,eh, i dey pity somebody o!
|
| | Oct 11, 2009
, 04:03 PM
|
#
7 (permalink)
| Join Date: Sep 2009
Location:
Saint-Kitts-Nevis-Anguilla
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Originally Posted by agensheku Iye,so na armed robbers alone dey do night shift?air traffic controllers nko?SSS nko?police?journalists?Beam,no be only people wey no sabi errection get network failure.some men,na kick and go...wham,bam,slam!thank you ma am...they turn over and soon begin snoring!but those without network failure....they go from gears one to five in autodrive!its such men you see their wives walking like a goal keeper with bow legs!!!!all of una,leave my work out of it.make i collabo or not?wetin magum dey do?shey na true say im no de catch malam?this morning,my neighbour come wear transparent sphagetti,dey roll yansh up and down the corridor!eh,eh,eh, i dey pity somebody o!
ok oooh since na you God give ability...my brother go for it....nothing dey catch mallam, de husband even go dey tank you....but first give us your next of kin add. were we go send the flowers |
| | Oct 11, 2009
, 04:54 PM
|
#
8 (permalink)
| Join Date: Dec 2008
Location:
Iceland
Gender: Female
| Do y'all think I look sexy naked? Stand Naked before a mirror.......'cause magun causes the magunee to run into the street naked.
If you like what you see....go right ahead and enjoy.
If what you see gives you pause....maybe you need to do about 200 laps round the local school track, every morning for 10months, to get you ready for the Nudist walk, down the main thorough fare.
|
| | Oct 12, 2009
, 10:06 AM
|
#
9 (permalink)
| Join Date: Mar 2007
Location:
Jamaica
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! |
| | Oct 12, 2009
, 10:32 AM
|
#
10 (permalink)
| Join Date: Jun 2009
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! DID WE COLLABO!open letter to bro Pappilo.Last night,I dey hear D*Banj s “Omo you don make me fall in love…*na my neighbour s wife Philo dey sing enter my room like that o!kai kai!”wey oga”,I asked her and she talk say im don go club.me too I dey off duty.na im I say make I no waste time.when Philo unwrapped her sweeties,the combination of Tonto Dike,Mike Ezuruonye and Monalisa Chinda no yellow reach him body!as I dey commot my shirt,naim I hear one cock crow:KEKERENKE KEEEE!haba alhaji,cock dey crow for Abuja for night?as I dey commot my boxers,the cock crowed again…KUKURUNKUUUUU KU!as I say make I jump on okada begin ride go, naim I just fall down yakata for ground!!!haba,wetin dey shele?i no know where I dey again!na my friend come carry me go one babalawo house for abuja that night.Philo don run commot!when I woke up,Baba dey laugh,my friend dey laugh!i say wetin happen?dem say as dem dey bring me come,even though I was unconscious,I was singing”IF YOU SEE MY PAPA HOSSANA,TELL AM SAY O,HOSSANA,I DEY ABUJA HOSSANA,I DON GET PROBLEM,HOSSANA!!baba talk am say na ofelofe anointing that if to say I ride the okada,na die be that!!so my friends,YOU CAN LOVE THY NEIGHBOUR,but don’t get caught!now,I dey find room to let kiakia!i no wan live in Philo s house again o.bye bye o!
|
| | Oct 12, 2009
, 02:01 PM
|
#
11 (permalink)
| Join Date: Dec 2005
Location:
Macau
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Originally Posted by agensheku DID WE COLLABO!open letter to bro Pappilo.Last night,I dey hear D*Banj s “Omo you don make me fall in love…*na my neighbour s wife Philo dey sing enter my room like that o!kai kai!”wey oga”,I asked her and she talk say im don go club.me too I dey off duty.na im I say make I no waste time.when Philo unwrapped her sweeties,the combination of Tonto Dike,Mike Ezuruonye and Monalisa Chinda no yellow reach him body!as I dey commot my shirt,naim I hear one cock crow:KEKERENKE KEEEE!haba alhaji,cock dey crow for Abuja for night?as I dey commot my boxers,the cock crowed again…KUKURUNKUUUUU KU!as I say make I jump on okada begin ride go, naim I just fall down yakata for ground!!!haba,wetin dey shele?i no know where I dey again!na my friend come carry me go one babalawo house for abuja that night.Philo don run commot!when I woke up,Baba dey laugh,my friend dey laugh!i say wetin happen?dem say as dem dey bring me come,even though I was unconscious,I was singing”IF YOU SEE MY PAPA HOSSANA,TELL AM SAY O,HOSSANA,I DEY ABUJA HOSSANA,I DON GET PROBLEM,HOSSANA!!baba talk am say na ofelofe anointing that if to say I ride the okada,na die be that!!so my friends,YOU CAN LOVE THY NEIGHBOUR,but don’t get caught!now,I dey find room to let kiakia!i no wan live in Philo s house again o.bye bye o!
Between u and Daddy Showkey, i no know who crase pass...u be craseman Agenks...upon all the warnings wey we bin give u...u still went ahead to try to Test Drive..chei  __________________ Eni Olorun da Kose Clone >I prefer to be full of God....No Bullshtzing< >We hang the petty thieves and appoint the great ones to Public Office..Aesop< >Ape ko to jeun, ki je baje < >The Price Of Greatness Is Responsibility..Winston Churchill< >“It ain’t so much what people know that hurts them as what they know that ain’t so.”- Artemus Ward < >Although men are accused of not knowing their own weakness, yet perhaps few know their own strength. It is in men as in soils, where sometimes there is a vein of gold which the owner knows not of.< JS |
| | Oct 12, 2009
, 03:25 PM
|
#
12 (permalink)
| Join Date: Jun 2008
Location:
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Originally Posted by agensheku Iye,so na armed robbers alone dey do night shift?air traffic controllers nko?SSS nko?police?journalists?Beam,no be only people wey no sabi errection get network failure.some men,na kick and go...wham,bam,slam!thank you ma am...they turn over and soon begin snoring!but those without network failure....they go from gears one to five in autodrive!its such men you see their wives walking like a goal keeper with bow legs!!!!all of una,leave my work out of it.make i collabo or not?wetin magum dey do?shey na true say im no de catch malam?this morning,my neighbour come wear transparent sphagetti,dey roll yansh up and down the corridor!eh,eh,eh, i dey pity somebody o!
Chei. Wayo malam, na you go wound o  . I sabi those kain women well ..... well. Run for your dear life. Ka ji kwo? Before guy man come take shap ona scatter your bura __________________ Olu kan, eko kan! |
| | Oct 14, 2009
, 02:32 AM
|
#
13 (permalink)
| Join Date: Mar 2006
Location:
UK
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Agens!
This your story get as e be. It sounds just like a story from a magazine called 'Dauda the sexy guy' AKA Nackson!
__________________ The Boy is back! |
| | Oct 14, 2009
, 02:55 AM
|
#
14 (permalink)
| Join Date: Jun 2008
Location:
Gender: Female
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Originally Posted by agensheku DID WE COLLABO!open letter to bro Pappilo.Last night,I dey hear D*Banj s “Omo you don make me fall in love…*na my neighbour s wife Philo dey sing enter my room like that o!kai kai!”wey oga”,I asked her and she talk say im don go club.me too I dey off duty.na im I say make I no waste time.when Philo unwrapped her sweeties,the combination of Tonto Dike,Mike Ezuruonye and Monalisa Chinda no yellow reach him body!as I dey commot my shirt,naim I hear one cock crow:KEKERENKE KEEEE!haba alhaji,cock dey crow for Abuja for night?as I dey commot my boxers,the cock crowed again…KUKURUNKUUUUU KU!as I say make I jump on okada begin ride go, naim I just fall down yakata for ground!!!haba,wetin dey shele?i no know where I dey again!na my friend come carry me go one babalawo house for abuja that night.Philo don run commot!when I woke up,Baba dey laugh,my friend dey laugh!i say wetin happen?dem say as dem dey bring me come,even though I was unconscious,I was singing”IF YOU SEE MY PAPA HOSSANA,TELL AM SAY O,HOSSANA,I DEY ABUJA HOSSANA,I DON GET PROBLEM,HOSSANA!!baba talk am say na ofelofe anointing that if to say I ride the okada,na die be that!!so my friends,YOU CAN LOVE THY NEIGHBOUR,but don’t get caught!now,I dey find room to let kiakia!i no wan live in Philo s house again o.bye bye o!
This is hilarious especially the cock crowing part
Chei
I don laff taya.
This kain mallam
__________________ Holy Ghost Fire,
scatter the enemy's camp.
|
| | Oct 14, 2009
, 10:00 AM
|
#
15 (permalink)
| Join Date: Jun 2009
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! If the tory bring laughter to ya mouth,glory be to Allah!this country tough so tay everyone you see for bus stop,inside taxis,buses or supermarkets just dey frown faces like squeezed tissue papers.i get am for duty to make you all happy>watch out for even a more rib cracking tory this weekend.Agensheku wan become acting honourable with a house and free babe in America!meeeeen!acting big man Agens,agens!!!thats me!but maybe you people go say make i no go.see you all on friday,Insha Allahu(our friend ibb go talk am say EACHTIME I LIE!)ha ha ha!
|
| | Oct 14, 2009
, 10:13 AM
|
#
16 (permalink)
| Join Date: Jun 2009
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Bros pappillo,na wah for you o!you virtually encouraged me to eat the forbidden fruit,i nearly yamutu obeying your advice,you come begin talkam say e be like one magazine tory.  I know say na the true story you wan hear.but my mama,iya me -tuwo don warn me say good boys no dey kiss and tell!  you for ask wetin Baba do for me,etc.well,no be me go tell you say Baba fortified me for future challenges or that there was a rematch!  in the on going World Cup qualifiers,wetin Cameroon give Togo?sHikennan!you fit go play Sunny Ade song.."Sweet Banana" wey i think say na Philo Sunny play am for!!!Oh dear,dear!  pssst!psst,no be me tell you anything o!small pikin full village berekete! |
| | Oct 14, 2009
, 05:26 PM
|
#
17 (permalink)
| Join Date: Dec 2008
Location:
Federated-States-of-Micronesia
Gender: Male
| Re: Na Only Hausa I Sabi..... __________________ "Boycott All Boycottables" Mazi Mbonu “MAY THE REAL BLACKMAN PLEASE STAND UP” Bill Carson |
| | Oct 16, 2009
, 08:42 AM
|
#
18 (permalink)
| Join Date: Oct 2008
Location:
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Shege mallam, why you come dey ask opinion? You obviously want to collabo so tefi mana. Forget magun and dey collabo. Just remember to collabo on sharing the yawah when e gas. And to collabo with another nebo on your own mata when the time comes. wetin be yori yori.
|
| | Oct 18, 2009
, 03:39 PM
|
#
19 (permalink)
| Join Date: Jun 2009
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: My neighbour s wife,yoriyori! Dont ask me wetin be yoriyori,go listen to BRACKET wey sing YORIYORI.since you reacted to the post,yoriyori in that context could be temptation,etc.ko ba haka ba?
|
| |  | | | Palava Tools | | | | Display Modes | Linear Mode |
Posting Rules
| You may not post new threads You may not post replies You may not post attachments You may not edit your posts HTML code is On | | | All times are GMT +1. The time now is 03:35 AM.
|