Oh, not the Oprah-Fretters again!
Who cares what Oprah does with her big fat African lips?
Abeg, leave the Woman and get a Lyfe o'jare!
First she carry HER money give few SA Girls,
And una begin catch hiccups on top dat one..
Now, na 'dem say-dem say' come dey vex una?
Abeg, comot make I see Today climate o'jare!
Hun-Uhn!
Auspicious.