Aug 12, 2007
, 09:01 PM
|
#
8 (permalink)
|
Join Date: Feb 2007
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Oprah: Campaign of Calumny Against Nigeria Oprah!!! Dat one na Dog name? Make that fustrated woman respect herself O!!! To open mouth talk say ALL Nigerians na wayo people, that is really stupid of her. Come to think of it, Chinese, Indians, Pakistanis, and a host of other people from other countries dey commit crime pass Nigerians, so why everybody dey carry Nigerians for head?
For Oprah (a so-called African-American) to make such a loose statement (without even bothering to do a proper research), is very sad.
Yes, I sabi say Naija people bad, but no be all of us now!!! Even in the States there are so many Nigerians making us proud, abi Oprah no sabi dat one? Make I no swear for that woman head O!!!
Come to think of it, I hear say she never marry, abi na dat one dey fustrate am?
Oprah, check ur facts before U open that wide mouth of urs dey talk trash.
A WORD IS ENOUGH FOR THE WISE.
|
| |