View Single Post
Old Oct 3, 2008 , 09:15 PM   # 10 (permalink)
Default Re: WayoGuy in Naija (Part 2) Homes, Sweet Homes, in Owerri



WayoGuy,

Na only walls and gate man go see? Dem no let you enter those houses so we go see all the Italian marble and furniture wey Naija Delta money dey buy?

Ike

ikechiji is offline   Reply With Quote
Thanked by: Abraxas, Dewdrops, emj