View Single Post
Old Jul 2, 2009 , 10:19 AM   # 4 (permalink)
Default Re: Greetings oh vilagers



Originally Posted by Abraxas View Post
Hi, Fere Bi Ekun (JJC)!

Madam say make I tell yoo sey make yoo introduction yaself well-well, {yoo hear?}

In short, who yoo be? How many wifes and shildrens wey yoo get? How old are you? What do you do for a living? How wey you been manage find where wey our village of origin dey?

I still dey wait for ya answer-o, {s'o gbo?}

Muchas gracias, mi amigo.

Don Juan-Carlos ABRAXAS (III)
Life President, Village Elders' Forum (Bar, Casino & Discotheque)
I am the 4th of 16 children....i am have 4 ex and 1 current galfren... 6 pickni...age fotisumtin
I work in the Oil industry in the north of england.
One of the guys i work with is always on this site giggling....so me sef wan see wetin do shele..when we suppose dey work.


Last edited by fere bi ekun; Jul 2, 2009 at 10:24 AM. . Reason: mo gba gbe lati dahun ibeere kan ni sa
fere bi ekun is offline   Reply With Quote
Thanked by: Abraxas, emj