Originally Posted by fere bi ekun
I am the 4th of 16 children....i am have 4 ex and 1 current galfren... 6 pickni...age fotisumtin
I work in the Oil industry in the north of england.
One of the guys i work with is always on this site giggling....so me sef wan see wetin do shele..when we suppose dey work.
fere bi ekun I don see your gidigbo gidigbo for our village rant market (Rant Thread)

before you even start ya visa. She you don see wetin fit shele now for this our village.
Anyway sha you are very welcome and you just go ahead join ya friend and giggle on jare. See you around for village.