Gorimapa, (LOL) i take God beg you, no be me shave your head o!, wetin i do you wey you dey swear for me like this? I dey analyse IBB and OBJ, you sef dey analyse me. My best answer for you is to refer you to what Pa Jimoh of Ikebe magazine fame told some olokpas that came to arrest him while he was trying to rob a bank, after having consulted a Babalawo for a 'the more you look, the less you see' juju. When the olokpas asked him to surrender, he replied "who side?, una no dey see me, you don see where trap dey catch wind before? So you want to pigeonhole me and tie me down to writing on one thing, abi? lai, lai!
Umeze, no vex o but i dey kampe where i dey, abi you want help me find job?, so which job you want make i go dey do?
GirlWifanAttitude, why you dey do like say you no hear wetin Fadu talk, so na man body you come look for NVS, i see you are checking OBJ out, abi? anyway,
click here to see OBJ when he was really da bomb.