 | | May 8, 2008
, 02:00 PM
|
#
41 (permalink)
| Join Date: Sep 2007
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by mulan All these guys flexing muscle should please take a chill pill. This is one of mulan's poems adapted for your wisdom and memory upgrade... Specially for Djister
Mulan doesn’t have a price
And can’t be got with a fight
She can't be got by a throw of dice
Or by the rule of might
Mulan can cut you to size
If you let her out of sight
Yet she will give you a rise
If you can hold her tight
Mulan doesn’t have to be wise
To get everything right
But you just have to be nice
In order to bring her delight
Mulan can’t be called a vice
But she has to be taken light
Or you’ll be in for the ties
To be won only by the bright
Mulan may not tell you any lies
But don’t think she's not a plight
Like the plans of men and mice
She can topple you from any height
Mulan my sister, this one wey ur poem get Ice and Ight for the end of each line
U sure sey u never thief pesin Rap Line ?
Honestly ur poem sounds like a Rap
I dey go come
|
| | May 8, 2008
, 02:11 PM
|
#
42 (permalink)
| Join Date: Jul 2007
Location:
Nigeria
Gender: Female
| Re: Time to Marry MULAN El G, it is called rhyming and rappers do not have a monopoly on rhymes or the words that poets can use.
You dey come with your own raps abi? No try mulan for poem sha, lol
|
| | May 8, 2008
, 02:13 PM
|
#
43 (permalink)
| Join Date: Sep 2007
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN hehehhe
Angel Gentilica,
Me don quit Rap plus poetry since dem disappoint me.
Especially poetry, na just imagination wey dey sweet belle for a while but e no dey bring the real luv jare (abi I lie).
The beauty of a man is not in raps but in his wallet |
| | May 8, 2008
, 02:24 PM
|
#
44 (permalink)
| Join Date: Sep 2007
Location:
Vatican
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by elgaxton hehehhe
imagination wey dey sweet belle for a while but e no dey bring the real luv jare (abi I lie). The beauty of a man is not in raps but in his wallet
Thank you, even if the man nose bend, no problem!
Dem dey call am MMA NWOKE |
| | May 8, 2008
, 02:28 PM
|
#
45 (permalink)
| Join Date: Jul 2007
Location:
Nigeria
Gender: Female
| |
| | May 8, 2008
, 08:49 PM
|
#
46 (permalink)
| Join Date: Apr 2008
Location:
Gender: Male
| |
| | May 8, 2008
, 09:55 PM
|
#
47 (permalink)
| Join Date: Apr 2008
Location:
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by mulan All these guys flexing muscle should please take a chill pill. This is one of mulan's poems adapted for your wisdom and memory upgrade... Specially for Djister
Mulan doesn’t have a price
And can’t be got with a fight
She can't be got by a throw of dice
Or by the rule of might
Mulan can cut you to size
If you let her out of sight
Yet she will give you a rise
If you can hold her tight
Mulan doesn’t have to be wise
To get everything right
But you just have to be nice
In order to bring her delight
Mulan can’t be called a vice
But she has to be taken light
Or you’ll be in for the ties
To be won only by the bright
Mulan may not tell you any lies
But don’t think she's not a plight
Like the plans of men and mice
She can topple you from any height
Mulan, i hear thy plight
i shall make your face bright
Come with me to flight
I shall give u insight
I shall make you mine
Don't worry, every thing is fine
We shall wine and dine
under the sun shine
I will make u my bride
that is my pride
I will take u on a joy ride
On the ocean tide
we shall walk together hand in hand
Along the miles of golden sand
Give me a kiss
So, i can live forever in bliss
My goal is to save u from Djister
Come with me to the stars
Mulan
You are a woman of honour
Let me be a love donor
__________________ [SIGPIC][/SIGPIC] DON'T PLAY WITH FIRE! |
| | May 8, 2008
, 10:26 PM
|
#
48 (permalink)
| Join Date: Feb 2005
Location:
United-Arab-Emirates
Gender: Male
| A Conspiracy Theorist ............... It has been over 24hours since both Djister and Mulan were last on this thread. What happened? Are they exchanging poems via PM's while the pretenders pretend? |
| | May 8, 2008
, 11:03 PM
|
#
49 (permalink)
| Join Date: Jun 2007
Location:
UK
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Mulan, Mulan, na so you come do me, eh?
|
| | May 9, 2008
, 03:39 PM
|
#
50 (permalink)
| Join Date: Aug 2006
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Ha I think say OSIBIE don gist una.
Since Auspicious send application to the NDVMC office for villager twin towers him neva get result. I think say na Auspie wan annouce say him don get admission, come dey give IV sef.
I no know say na djister dey do gragra because him don see say JJC wan turn Mulan to him angel with intro say him be Mulan guardian dragon.
Anyway I see say Chief Kalu come fullground dey try drag Mulan to become Lolo for this him chieftancy wey him wan go apply. Abi de 1st chieftancy na toronto. Wetin happen to de other Lolo wey him wan come turn Mulan to 2nd abi na fourth lady concubine included.
As we just dey look una from office window. We dey expect say the 1st applicant go perform tell djster and co say no show for dem, say him no go gree make they take application form sef. Na him I come see say Chief Kalu royal attire for this contest no resemble that of a chief from the East. I come dey ask mai sef whether Chief Kalu na sheik from Somalia. That one neva end sef rumors come dey fly say him dey try do backyard business for another Delta sista.
Dis one don dey taya the NDVMC we don dey consider whether we go kukuma close office complete because the kind stress wey all this wanna be in-laws dey give persin as they neva enter house don dey too much.
__________________ Injustice anywhere is injustice everywhere God hear the cry of the oppressed |
| | May 9, 2008
, 03:52 PM
|
#
51 (permalink)
| Join Date: Jul 2007
Location:
UK
Gender: Female
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by Son of the Delta Ha I think say OSIBIE don gist una.
Since Auspicious send application to the NDVMC office for villager twin towers him neva get result. I think say na Auspie wan annouce say him don get admission, come dey give IV sef.
I no know say na djister dey do gragra because him don see say JJC wan turn Mulan to him angel with intro say him be Mulan guardian dragon.
Anyway I see say Chief Kalu come fullground dey try drag Mulan to become Lolo for this him chieftancy wey him wan go apply. Abi de 1st chieftancy na toronto. Wetin happen to de other Lolo wey him wan come turn Mulan to 2nd abi na fourth lady concubine included.
As we just dey look una from office window. We dey expect say the 1st applicant go perform tell djster and co say no show for dem, say him no go gree make they take application form sef. Na him I come see say Chief Kalu royal attire for this contest no resemble that of a chief from the East. I come dey ask mai sef whether Chief Kalu na sheik from Somalia. That one neva end sef rumors come dey fly say him dey try do backyard business for another Delta sista.
Dis one don dey taya the NDVMC we don dey consider whether we go kukuma close office complete because the kind stress wey all this wanna be in-laws dey give persin as they neva enter house don dey too much.
SOD?????? in the woman to woman section talking about non N/D issues? Wow
I could have sworn u did not have any humorous bone in u....
this is a pleasant surprise... welldone.
em em keep it up (?)
or is it becos Mulan na delta babe? no wahala... protecting your own right?
gd afternoon
|
| | May 9, 2008
, 04:01 PM
|
#
52 (permalink)
| Join Date: Aug 2006
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by chiiroha SOD?????? in the woman to woman section talking about non N/D issues? Wow
I could have sworn u did not have any humorous bone in u....
this is a pleasant surprise... welldone.
em em keep it up (?)
or is it becos Mulan na delta babe? no wahala... protecting your own right?
gd afternoon
@ Chiiroha
The ladies need privacy sometimes, but occasionaly we need to peep in to make sure say people are not being harassed
This one you are complaining of my absence if I turn this section to man to woman section I hope you will not call me woman wrapper oh __________________ Injustice anywhere is injustice everywhere God hear the cry of the oppressed |
| | May 9, 2008
, 04:04 PM
|
#
53 (permalink)
| Join Date: Apr 2007
Location:
United-States
Gender: Female
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by O.G.M MUVIES Mulan, i hear thy plight
i shall make your face bright
Come with me to flight
I shall give u insight
OGM,
Send your application to the NDVMC office.
SOD will give you the tally number...
|
| | May 9, 2008
, 04:06 PM
|
#
54 (permalink)
| Join Date: Apr 2007
Location:
United-States
Gender: Female
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by Sapele Man Mulan, Mulan, na so you come do me, eh?
Sapele Man,
I no fit do you anything now,
na you be my one and only secret admirer.
With you around I know say no shaking
Dooo....
|
| | May 9, 2008
, 04:13 PM
|
#
55 (permalink)
| Join Date: Apr 2007
Location:
United-States
Gender: Female
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by Son of the Delta
Dis one don dey taya the NDVMC we don dey consider whether we go kukuma close office complete because the kind stress wey all this wanna be in-laws dey give persin as they neva enter house don dey too much.
SOD,
Nice to see you around these our W2W parts  
Abeg its good to relax after all that main square aggro
Anyway, make we no pursue the wanna be in-laws
They just dey show say ND get correct correct babes
Thats also why you must take it easy with my paddy Mikky
The guy sabi better thing and na correct person im be too
Ehen, wetin be NDVMC office again? I don almost forget...
|
| | May 9, 2008
, 04:25 PM
|
#
56 (permalink)
| Join Date: Sep 2007
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Na wah o!
I surprise as I see SOD for this korro of the village...
welcome sha
where that my Izon babe sef ? |
| | May 9, 2008
, 04:26 PM
|
#
57 (permalink)
| Join Date: Aug 2006
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by mulan SOD,
Nice to see you around these our W2W parts  
Abeg its good to relax after all that main square aggro Anyway, make we no pursue the wanna be in-laws
They just dey show say ND get correct correct babes
Thats also why you must take it easy with my paddy Mikky
The guy sabi better thing and na correct person im be too
Ehen, wetin be NDVMC office again? I don almost forget...
@ Mulan
Do not worry when we get the latest application I will send you a folder with the details. You know these applicants are never punctual that is why we are drilling them seriously. We also want to see if they will cherish and protect those queens we do not want any twofaces or polyfaces they have to declare, that is why they are dragging their feets.
__________________ Injustice anywhere is injustice everywhere God hear the cry of the oppressed |
| | May 9, 2008
, 04:31 PM
|
#
58 (permalink)
| Join Date: Aug 2006
Location:
Nigeria
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by elgaxton Na wah o!
I surprise as I see SOD for this korro of the village...
welcome sha
where that my Izon babe sef ?
Ah
Na construction work cause am, Thank you.
__________________ Injustice anywhere is injustice everywhere God hear the cry of the oppressed |
| | May 9, 2008
, 04:37 PM
|
#
59 (permalink)
| Join Date: Sep 2007
Location:
Vatican
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN [QUOTE=Son of the Delta;4295015593]Ha I think say OSIBIE don gist una.
Since Auspicious send application to the NDVMC office for villager twin towers him neva get result. I think say na Auspie wan annouce say him don get admission, come dey give IV sef.
Anyway I see say Chief Kalu come fullground dey try drag Mulan to become Lolo for this him chieftancy wey him wan go apply. Abi de 1st chieftancy na toronto. Wetin happen to de other Lolo wey him wan come turn Mulan to 2nd abi na fourth lady concubine included. SON OF THE DELTA.
TUM!!! TUMM!!!! TUTUMM!!! I dey shoot gun for you. Shake my hand. I no go fight you again. Ah! Son of the Delta like woman too. I no believe. Abi you miss road?
After we rough am out for Niger Delta, na here I dey come o, na im make anode tire.
Immediately Auspy appear, na im I say make I go crosscheck.I node run. SOD, no vex, I been wan tell you before, no spoil my chances, we go drink jack Daniels for evening. I know wetin you fit like. We go discuss. Everything go dey alright. Better inlaw na good thing.
QUOTE]
|
| | May 9, 2008
, 04:47 PM
|
#
60 (permalink)
| Join Date: Sep 2007
Location:
Vatican
Gender: Male
| Re: Time to Marry MULAN Originally Posted by mulan SOD,
Nice to see you around these our W2W parts  
Thats also why you must take it easy with my paddy Mikky
The guy sabi better thing and na correct person im be too
... Mikky jagga.see your better recommendation. You be my freind o!
Mulan, me nko? |
| |  | | | Thread Tools | | | | Display Modes | Linear Mode |
Posting Rules
| You may not post new threads You may not post replies You may not post attachments You may not edit your posts HTML code is On | | | All times are GMT +1. The time now is 08:40 AM.
|